LYRICS: Olamide – We Outside

LYRICS
[Verse 1]
Gba Hennessy lo n’temi
No get the time for form fame deep
I just wan enjoy my life, baby
Too many fine ladies, tan lemi
One orobo and twenty slim shadies
Too many woman, na plenty yawa, yawa
I no get energy for wahala, hala
[Chorus]
I dey outside oh, I dey outside oh, I dey outside oh
Me and my dawgs, we dey outside oh (We dey outside oh)
I dey outside oh, I dey outside oh, I dey outside oh
Mе and my dawgs, we dey outside oh (Wе dey outside oh)
[Verse 2]
Shoutout to Shikemi, Omodunke, and Aderonke mi (Aderonke mi)
Kan to rimi lori telly, awon to n femi, awon temi tipe tipe ni
Omo the struggle too mad oh, and nobody wey go bo card oh
Go home if you no fit go hard oh, stay dangerous and dey bad oh
Jacky baddo, ani won da mo
Give it to them oya one by one
Omo shack Hennessy, make eye dirty, gbe soul ę, oya je ka lo
[Chorus]
I dey outside oh, I dey outside oh, I dey outside oh
Me and my dawgs, we dey outside oh (We dey outside oh)
I dey outside oh, I dey outside oh, I dey outside oh
Me and my dawgs, we dey outside oh (We dey outside oh)
The End!!
Share this post below ??
NOTE:- After Dropping Comment Wait A While, Your Comment Will Appear After Moderation!!
« LYRICS: Zinoleesky – Call Of Duty | Download Mohbad – Peace Mp3 Download »